Home | Login | Music | Videos | Instrumentals | Sports Update | Biography | Movies | Technology | Entertainment | Lyrics | Jokes | General Update

#NNU_Income - 4 Things You Should Consider Before Taking A New Job - Number 3 is a must read for all ladies -
Category Archives : Nigerian Music - Latest Audio , Video Download | EXTRAVIBES

Poverty

Album : FalZ

DJ Baddo

Josh

Teni Case

Davido

Uyo Meyo

M6ix - My Baby

Trending Hot......

     
    Latest Posts ||
    Tags: Ayo, lyrics, Simi

    Lyrics: Simi - Ayo

    Lyrics: Simi - Ayo
    Legendury Beatz My blessing come now Favor fall down on me Goodness and mercy follow me everyday Everything when I touch For this life, everything when I want Shey na mansion oh, shey na Porsche o o o? Na me get am oh, amin If dem dey doubt no mind dem If bad belle come make you bind them My time don come o 0 Ayo wa gba lemi oh Ire ohh...Ire (Goodness ohh) Ayo mi de oh (My joy ohh) Everyday oh Showers of blessing rain on me Shey na money wey you want oh Abi o feran motor (Abi you want motor (car)) Time e don come oh Ayo wa gba lemi o Happiness knocking, wole wa Prosperity something, wan kpe wa And blessing calling, o o o Ayo wa gba lemi o Asuriwa wa gbo Where ever we go Victory wey no dey finish Ani temini oh (It is for us oh) Loke loke, you no go run down (Higher higher, you will not run down) No more tension, no wahala Tori olawole Owo ti de oh (Money is here oh) Pounds ati Dollars Ayo ata lafia Olowo lowo bi Adenuga, if you believe oh Shami o Aniko shami o Ire oh Ayomide oh Everyday oh Showers of blessing rain on me Shey na money wey you want oh Abi o feran motor (Abi you want motor (car)) Time e don come oh Ayo wa gba lemi Happiness knocking, wole wa Natirovibe.com Prosperity something, wan kpe wa And blessing calling Ayo wa gba lemi o Atewo ko mi aro Ol0rire oya ko ma ro (God is here, oya dance) Oya dance the dance of Olowo (Ok dance the dance of a rich person) As you go, money go follow Before you ask, God go answer Ayo ayo ayo ayo Ayo ti mi dele oh Ola bamidele Shey na money wey you want oh Bi o feran motor (Abi you want motor (car)) Time e don come oh, joy don come Ayo wa gba lemi o Happiness knocking, wole wa Prosperity something And blessing calling Ayo wa gba lemi o Ore ore ore ore wa gba leyin me oh Make this love dey sweet me for body Ireti wo lemi oh (ireti wo lemi oh) Ayo ayo ayo ayo (ayo wa gba lemi oh)

    Share: F T G W
    Post By : Olamide Oluwole
    Back to posts
    Comment Form is loading comments...
    This post has no comments - be the first one!

    "Glory is fleeting, but obscurity is forever."
    Extravibes | Managed by: © Extravibes INC. | Phone: +234907701904| WhatsApp :+234907701904
    © 2018 -
    WWW.Extravibes.cim


    Old school Easter eggs.